\
  The most prestigious law school admissions discussion board in the world.
BackRefresh Options Favorite

XO BBC PIDGIN DESTROYS BIDEN DEBATE PERFORMANCE NOT FLAME

https://www.bbc.com/pidgin/articles/c729wg75lnpo 28 June ...
Cracking Mischievous Windowlicker Locus
  06/28/24
Before Thursday evening, many Americans bin don express conc...
Cracking Mischievous Windowlicker Locus
  06/28/24
“E encourage those pipo to go up to Capitol Hill. E si...
Out-of-control filthpig community account
  06/28/24
wetin dey sey bout di certain dog
Cracking Mischievous Windowlicker Locus
  06/28/24
wetin biden say he done defeat medicare, moderator e reply &...
Adventurous Outnumbered Personal Credit Line
  06/28/24
...
Cracking Mischievous Windowlicker Locus
  06/28/24
good sub-thread
turquoise associate
  06/28/24
...
glassy candlestick maker love of her life
  06/28/24
...
.,.,.,.,,,,.,,.,.,.,...,,..,,
  07/04/24
...
Judas Jones
  07/04/24
Wettin dey ask if he too old, Biden get mad an ask di modera...
glassy candlestick maker love of her life
  06/28/24
Dis Mike Fart be Boston man. He racist but we fit to miss hi...
Cracking Mischievous Windowlicker Locus
  06/28/24
...
copper forum mexican
  06/28/24
...
Nubile exhilarant gas station
  06/28/24
...
mind-boggling jet-lagged brunch
  06/28/24
...
copper forum mexican
  06/28/24
...
Adventurous Outnumbered Personal Credit Line
  06/28/24
"e bin dey flat / e no dey clear" reads like louis...
mind-boggling jet-lagged brunch
  06/28/24
...
brilliant up-to-no-good pervert degenerate
  06/28/24


Poast new message in this thread



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:51 AM
Author: Cracking Mischievous Windowlicker Locus

https://www.bbc.com/pidgin/articles/c729wg75lnpo

28 June 2024, 07:39 WAT

New Informate 6 hours wey don pass

Joe Biden and Donald Trump bin go head-to-head for di first debate of di 2024 presidential election.

Di two tackle issues like abortion, di economy and foreign policy. Dem insult each oda as well, bringing up convictions as dem also call each oda names.

Before Thursday evening, many Americans bin don express concerns about Joe Biden age and fitness for office. To say dis debate no make those concerns disappear fit be one of di greatest understatements of di year.

Di president come into di debate with a low bar to clear, and e bin dey jam talk. E bin dey flat. E no dey clear.

For like di middle of di debate, Biden campaign tell reporters say di president get cold - as dem try to explain di way im voice bin dey sound. E fit be so, but e also sound like excuse.

Skip Recommended articles and continue reading

Recommended articles

Bola Tinubu

‘I dobale for democracy’ - Tinubu react to June 12 celebration fall

Joe Biden and Hunter Biden deplane from Air Force One for 2023

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

Michael Cohen, Donald Trump, Stormy Daniels

Di main people for Donald Trump shut up-money trial

US President Joe Biden for Brownsville, Texas on 29 February

Biden go give legal status to couples wey dia paper no complete for US

End of Recommended articles

For 90 minutes, most of di time, Joe Biden dey on hotseat. Particularly early in di evening, some of im answers no make sense. After e lose im train of thought e end one answer by saying, “We finally beat Medicare” – very odd reference to di government healthcare programme for di elderly.

Tension, personal issues and plenty drama - wetin go happun for Biden, Trump debate

27th June 2024

Mr Biden own former communications director Kate Bedingfield bin dey on CNN immediately after di debate, and she bin dey clear: "No two ways about am, dat no be good debate for Joe Biden."

She say im biggest issue bin be to prove say e get di energy and di stamina, and e no do am.

As di debate go on, like boxer wey im back dey against di ropes, Mr Biden start to attack im opponent in an attempt to change tins. A few of di shots im fire land, e provoke di former president to give angry responses

Say di first few topics CNN moderators raise na top voter issues of economy and immigration - wey polls show say Americans trust Donald Trump more on - only make di problem worse for di president, however.

“I really no know wetin e tok at di end of dat sentence, and I no think say e know too,” Trump fire back after anoda Biden response. Dat line fit just summarise how di night waka.

A more focused Trump

Di former president to a great extent present a more disciplined, clear performance. E avoid di kind of interruptions and attitude wey affect im first debate appearance for 2020 and e turn di discussion back to attacks on Mr Biden record whenever possible.

E repeatedly make points wey no dey supported by facts as well as clear lies, but Mr Biden bin mostly no fit catch am for those points.

Wen di topic turn to abortion, for instance, di former president repeatedly shift attention to wetin e say be di Democratic extremism. E claim, incorrectly, say Democrats support abortions after babies dey born.

Abortion na issue wey don prove to be weakness for Trump and Republicans in general since di overturning of Roe v Wade - wey bin protect di constitutional right to abortion - by di Supreme Court for 2022. But Mr Biden attacks for area wia e suppose score points bin fall flat.

“Na terrible tin, wey you do,” di president tok.

'I no have sex with a porn star'

Inside one appearance shortly after di debate finish, Vice-President Kamala Harris tok say di president bin get a “slow start” but say e finish strong. Dat wan fit be too much positive tok compared to wetin play out, but na true say Mr Biden bin steady himself as di debate progress.

For one memorable line, Mr Biden mention Donald Trump conviction on charges wey come from one alleged romantic dealings with adult film star Stormy Daniels and e say di former president get “di morals of an alley cat”.

“I no have sex with a porn star,” Trump fire back.

Trump also appear to not get too much strong points wen e bin dey talk about im response to di 6 January attack on di US Capitol. E bin first try to turn one question about im responsibility for di Capitol riot into a condemnation of Mr Biden record, but dis time, di president no gree let am off di hook.

“E encourage those pipo to go up to Capitol Hill. E siddon dia for three hours as im aides bin dey beg am to do something,” Mr Biden tok. “E no do a damn tin.”

Di former president also repeatedly dodge wen e come to whether e go accept di outcome of di 2024 election.

Wetin go happen next?

Dis na di earliest debate in modern US history, partly because Biden team bin want am dat way. One reason na say dem bin dey try to shift focus to Trump early for di campaign season, hoping say American voters go dey reminded of di chaotic nature of im presidency.

But more pipo go dey talk about Mr Biden performance after dis debate dan di former president.

Another reason Biden team fit don want early debate na say e go give dia candidate more time to recover from a weak performance. In di end, this fit be wetin go give dem comfort after Thursday night.

Di Democrats get dia party convention for August, wen dem go dey able to offer a more scripted vision of a second Biden term for Americans. And another debate dey scheduled for September, wey - if e happen - go dey fresher for di American minds as dem head to di polls for November.

But many Democrats fit dey wonder whether a second chance at Mr Trump on di debate stage fit turn out differently for dia man. And some, at dis point, fit dey reason how dem fit get a different presidential nominee.

Di Biden campaign get almost two months to calm di waters. E go take open revolt for Democrats to abandon dia candidate – wey comfortably win enough primary delegates to secure di party nomination. At least so far, no prominent Democratic official don publicly break rank, even as some don reportedly raise alarm inside anonymous conversations with journalists.

Wen BBC ask am about di possibility of opening di convention to oda candidates or replacing di president, Deputy Campaign Manager Quentin Fulks say dem “no go dignify dat with a response”.

“President Biden go be di Democratic nominee, and President Biden go win dis election,” e add.

If Mr Biden campaign fit rally together im troops in di coming days, di first point fit dey true. Donald Trump himself don prove say politicians fit face big issues and still pull through.

After tonight debate, however, many Democrats fit get serious doubts about im chances for November.

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787720)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:51 AM
Author: Cracking Mischievous Windowlicker Locus

Before Thursday evening, many Americans bin don express concerns about Joe Biden age and fitness for office. To say dis debate no make those concerns disappear fit be one of di greatest understatements of di year.

Di president come into di debate with a low bar to clear, and e bin dey jam talk. E bin dey flat. E no dey clear.

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787722)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:54 AM
Author: Out-of-control filthpig community account

“E encourage those pipo to go up to Capitol Hill. E siddon dia for three hours as im aides bin dey beg am to do something,” Mr Biden tok. “E no do a damn tin.”

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787731)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:55 AM
Author: Cracking Mischievous Windowlicker Locus

wetin dey sey bout di certain dog

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787735)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:58 AM
Author: Adventurous Outnumbered Personal Credit Line

wetin biden say he done defeat medicare, moderator e reply “thank you”

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787751)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:58 AM
Author: Cracking Mischievous Windowlicker Locus



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787752)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 8:59 AM
Author: turquoise associate

good sub-thread

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787762)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 7:04 PM
Author: glassy candlestick maker love of her life



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47790342)



Reply Favorite

Date: July 4th, 2024 12:48 AM
Author: .,.,.,.,,,,.,,.,.,.,...,,..,,




(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47808060)



Reply Favorite

Date: July 4th, 2024 3:15 PM
Author: Judas Jones



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47809385)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:10 AM
Author: glassy candlestick maker love of her life

Wettin dey ask if he too old, Biden get mad an ask di moderator, "who tell yuh dat, Mike Fart?"

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787835)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:11 AM
Author: Cracking Mischievous Windowlicker Locus

Dis Mike Fart be Boston man. He racist but we fit to miss him too much.

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787839)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:37 AM
Author: copper forum mexican



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787929)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:14 AM
Author: Nubile exhilarant gas station



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787853)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:31 AM
Author: mind-boggling jet-lagged brunch



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787907)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:37 AM
Author: copper forum mexican



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787927)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:38 AM
Author: Adventurous Outnumbered Personal Credit Line



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787930)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:32 AM
Author: mind-boggling jet-lagged brunch

"e bin dey flat / e no dey clear" reads like louise gluck

(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787912)



Reply Favorite

Date: June 28th, 2024 9:31 AM
Author: brilliant up-to-no-good pervert degenerate



(http://www.autoadmit.com/thread.php?thread_id=5546940&forum_id=2...id.#47787910)